Tuesday, September 30, 2008

Tori for pikin e'chop for bobbi

WEEK FOR 2008 WEH WE DI GLAD FOR PIKIN E CHOP FOR BOBBY
1-7 AUGUST 2008.
MAMI GET FOR SABBI: Sabbi fine, ana talkam too the same time , ana make sey all man talkam too, for sekka sey when all man talkam na so wey all man for ground di hear. Pikin e chop for bobby fine past all other chop dem.
TORI DI YEAR FOR WEEK WEH ALL MAN DI GLAD FOR PIKIN E CHOP FOR BOBBY.
• We get for make sey all man for ground hear sey na pikin e chop fine past all.
• We get too for make tell the new tori wey e just commot for pikin e chop for bobby, ana make sey all man sabbi.
• We go make sey mami dem all for all side hear, family people too hear, people dem for outside house hear, people dem for workplace ana one dem wey dem di still look work hear, big big people for country too dem hear, ana all man for ground hear sey na chop for bobby fine pass other chop dem .
The big big tori for 2005 weh we been talkam`` na mami e right sey e hear di tori, ana take the tori tell other people dem too, sey na pikin e chop for bobby fine past all other chop dem when pikin commot for e mami e belleh.
WABA, the people for dis ground wey dem di make all man hear dis tori don talk sey the only wey weh we fit helep mami dem for di ground na for make sey dem hear dis tori ana dem too talkam too, sey na pikin e chop for bobby fine . Question wey e dey for inside na sey , na how you fit helep sey mami ana all man hear dis tori?. The answer na sey if you do your own small thing for helep sey people hear ana people you tell dem tell their own people too all man for di ground go hear.When you tell some man tell e sey man e try to for telll e own man. Any man wey e di make sey people dem hear dis tori get shiny-shiny gold for e neck, we di callam for big grammar sey GOLDEN MEDAL. Na di one go show sey you di do fine work.
The wey mami need for hear dis talk e dey like the support wey man wey e want go run for olympic games need for getam. Make we no forget sey family, man wey e sabbi ana, ana big big people dem for country get for helep sey dis tori wakker as man wey e di go run need family and people for government for support e too. Na When all man don put e hand den we fit sey `` plenty hand dem di make work small``. For 2007 dem be call pikin e chop for bobby sey ``Gold Standard`` for big ig grammar dis one mean sey big e chop for bobby na the first. For 2002 ,UNICEF dem be start for talk sey dis chop na gold ``Goldem bow`` ana for 2004 dem callam sey `` WABA Golden Bow`` . All dis one na for show sey pikin e chop for bobby fine plenty.
THING DEM WEY FAMILY PEOPLE GET FOR DO ANA TOO PEOPLE DEM FOR OUTSIDE: WHEN DEM DI TALK ABOUT PIKIN E CHOP FOR BOBBY.
Family dem , friend dem wey dem di talk about pikin e chop for bobby na dem di push dis tori for front. Dem di talkam for market, for church, for motto park, for backside ana for front door. When we start for tell mami wey e deh with belleh sey na pikin e chop for bobby fine e di make e glad plent. Time too wey mami wan born pikin ana when e just born pikin dis tori di make e glad past mark. Family ana friend dem di helep mami plenty when dem di talk dis palaver for pikin e chop for bobby for e ana other people dem.
MAKE WE CARE FOR WE SKIN.
When mami dem take care for dem skin e di helep plenty for make sey pikin chop e chop for bobby fine. All di one di start na as mami di hear the good tori dem for e family ana friend dem , even people dem wey dem di work for hospital sey if e give pikin e chop for bobby as e commot for belleh sorteh six moon pass ana continue for give e bobby ana chop dem for house e go grow fine.
PLACE WEY WE DI WORK TOO DI HELEP PLENTY.
Mami dem wey di work get sey dem friend dem for workplace ana other people dem helep for hear tori for pikin e chop for bobby. We know sey di tori too go be na how dem workplace dey. Anyhow wey e dey `` good tori na good tori`` e no matter which place wey we talkam. Palaver for pikin e chop for bobby na thing wey we fit nack tori for all side.
BIG PEOPLE TOO FOR COUNTRY GET FOR HELEP.
Mami dem wey dem di give pikin e chop for bobby ana one dem wey dem di plan for give pikin e chop for bobby get plenty support for all big ig people for di ground as law be don writam for book. Book for government for law, for hospital ana for other place dem di talk sey na pikin e chop for bobby e fine when dem born e.. Book dem too don deny sey make mami dem no give pikin chop for feeding bottle. So make mami dem know sey government dey for dem back for helep dem sey pikin grow fine ana mami dem too shiddon fine for di ground.
IF SOMETHING HAPPEN WETTI WE GET FOR DO.
If mami fall for trouble wey e fit disturb pikin for no chop e chop for bobby, na palaver for we all, whether na family person oh, whether na friend oh, all man get for put hand see sey the problem finish. Palaver for mami pikin na palaver for all man.Na di kind thing we di callam for big grammar sey `` CIRCLE OF SUPPORT`` , dis kind helep find sey we lookam fine , e fit be na one wey no man no cause am ( natutural one ) , e fit be na sey na papa don run house for sekka sey money no dey for helep sey pikin grow, or e fit be na sey mami get sick for e skin plenty, or pikin too get plenty sick for e skin, when thing like this happen , all man get for put hand for dey see sey mami and pikin, family and friend dem shiddon fine.
MAMI DEM NA FIRST PEOPLE FOR HELEP.
We don lookam fine ana we see sey mami dem na the first people for helep when trouble commot, ana so so dem be first for talk dis touble for other people dem. So we di glad sey mami get plenty thing for do sey pikin e chop e chop for bobby, forsekka sey na mami di shiddon with pikin past all man. Mami dem need sey we helep dem too. If all man put hand for talk tori ana do make sey make e chop e chop for bobby den di ground go fine plenty plenty.
WEEK FOR 2008 WEY ALL MAN DI GLAD FOR PIKIN E CHOP FOR BOBBY.
HELEP MAMI MAKE E HELEP E PIKIN TOO FOR GROW FINE.
IF ALL PIKIN CHOP E CHOP FOR BOBBY DEN ALL MAN FOR GROUND DON WIN.
WABA : YOUNG PEOPLE DEM OWN BOOK FOR PIKIN E CHOP FOR BOBBY.
Thing wey e dey for inside na sey young people dem don always di put plenty plenty head ana heart for make sey tori for pikin e chop for bobby go for front.. if di world be fine na na glad for all man , if all man e boday dey fine, na glad for we all, so na for we for continue see sey all man dey fine. If mami dey happy, pikin go be happy ana if pikin dey happy mami go be too happy ana papa too. Plenty book dem don show sey:
• one person fit make thing change.
• Old tori for book too don talk sey plenty people dem di make thing change plenty plenty. So e fine for be plenty do something. Na the thing wey we di beg sey all man join head make we talk palaver for pikin e chop for bobby.
• Old tori too don talk sey, if you hear something wey e fine ana you tell another man all man go hear. Ana if you make someman happy e no go forget you.
• Book too di sey if country dem gather do something e di wakker plenty past when one man do am. Dem talk for grammar sey UNITED NATIONS `` we, the people of the world….``.
• Tori for so so book sey if you want glad make people dem too dem glad. Tell dem tori wey you know. Like di one wey we di talk so, sey na pikin e chop for bobby fine past all chop dem when dem born e.
The thing wey we don talkam na e di make all man hear sey na pikin e chop for bobby fine. Make we no forget sey when small pikin dem dey foe small place ana dem di do small thing dem e di make all thing for change too ana young people sabbi di style for change something plenty.
If you want for enter di palaver for change , start your own now for di tell people dem for your house, for your quarter, for your town or for any place wey you dey ana you di go sey na pikin e chop for bobby fine past all other chop when dem born e, ana make mami give pikin bobby sorteh six moon e past ana e continue for give pikin bobby witti other chop dem for house. Feeding bottle no fine for pikin, so make mami dem no give pikin feeding bottle.
As we don di fight sey ana di make sey all man for ground hear dis tori ana give pikin e chop for bobby na so we di get small worry dem too, but we di use all kind wey too for make sey all man hear am , so sey trouble no dey . Now we di fight for make sey plenty plenty young people dem hear sey pikin e chop for bobby fine past all other chop dem when dem born e.
Na small smalll wey all man go hear dis tori. Na the thing we ditry for make sure sey thing wey we di talk go for all side, ana we di make sure sey pikin dem for house , young people dem , mami ana papadem all hear dis tori.
If you look we you go thing sey we small for number nut true true thing for inside na sey all man dey for we back , so we na all man. Ana all man get e own thing wey e di do, forsekka sey any small thing wey you di do for make sey pikin chop e chop for bobby na big thing , if you di hear di talk na now , do your own small thing ana e go helep all man for ground plenty.
NA HOW WE FIT MAKE SEY DI GROUND FINE FOR WE ALL.
Man wey e put di tori for book e name na Anwar Fazal, big big man for WABA.
For di ground today we don see sey war plenty for plenty country dem, jelousy ana trouble past mark.. Na the thing do people wey dem di make chop for feeding bottle di lie everyday sena dem chop fine. Mami, papa ana pikin dem make we no green make foe fool we, feeding bottle no fine for pikin. We don talk di one plenty time . we don already stoppam sey make dem no use pikin for talk name for feeding bottle, we don makam radio, television ana book dem no di talk palaver for feeding bottle again.plenty young people don put dem head for dis tori ana ddem di try for helep sey pikin e chop e chop for bobby, we di glad for dis people all wey dem dis helep for push dis tori for before like Mike Muller for South Africa, like Christopher Kurth for Switzerland.
YOUNG PEOPLE DEM BE NACK TORI FOR PLENTY COUNTRY TALK DEM.
Tori for pikin e chop for bobby don commot for plenty country talk dem. If you see di talk for someside givam for man wey e no get. Whether na which country talk oh e dey.
WEEK FOR 2008 WEY WE DI GLAD FOR PIKIN E CHOP FOR BOBBY GET PICTURE COMPETITION .
Put your own picture for computer send am for we ana show we how pikin di chop e chop for bobby, if your own picture fine we go dash you US$100 for anyone wey you send am for we dis year wey we dey for inside so.
TORI FOR WEEK FOR 2007 WEY WE DI GLAD FOR PIKIN E CHOP FOR BOBBY DON WAKKER FOR ALL SIDE FOR DIS GROUND.
E PAST 10,000 mami pikin dem wey dem enter di tori for ground. Mami ana pikin dem for 14coutry dem don join we for start talk dis tori. Di one happen so na for week for 2007 wey we di glad for pikin e chop for bobby. Theing dem wey we be do for 325 place dem for 14country dem for 10 o`clock for morning time been make sorteh 10,103 mami pikin dem hear dis tori for pikin e chop for bobby, ana too sorteh 9,826 mami pikin dem be gather for one place.
All dis one di show sey dis tori wey we di talk na tori for we all `` we want make sey dis tori enter even for side wey some people thing sey e no fit enter`` Na Ann Veneman nack that tori, big big woman for group wey e di talk palaver for pikin ( UNICEF ).
As tori di enter for all man e ear na so too wey people wey dem never hear di hear `` e fine plenty for make man wey e never hear tori for pikin e chopp for bobby hear`` Na Yanet Olivares for Dominican Republic nack that tori, e country be bringmami pikin dem for one place for 2007.
The first week for Agust 2007 been be na the first time wey tori for pikin e chop for bobby be enter plenty plenty people dem ear. The head for dis tori be talk sey make mami e give e pikin chop for bobby as dem born e sorteh six moon past ana e continue for give pikin e chop for bobby ana chop dem for house. The tori be strong na for place wey all man hear sey e fine for give pikin e chop for bobby as e commot for belleh.
YOUNG PEOPLE DEM HOLD MEETING FOR PHILIPINES.
E been past 150 young people dem wey dem shidon for nack tori for pikin e chop for bobby.dem be talk
gain wey ami ana pikin fit getam if e give e pikin bobby as dem born e.
• thing wey e fit happen if mami no di give pikin e chop for bobby.
• Thing wey e fit happen for pikin when mami di give feeding bottle fro pikin.
• Dem be play too some game for show how wey mami need sey we helep e make e give chop fr bobby.
• Tori pikin e chop for bobby ana for put hand too for inside.
Dem be call plenty people too for nack tori for pikin e chop for bobby. Dem show be for television too for pikin e chop for booby `` Meet your Meat`` .
PEOPLE DEM FOR AFRICA WEY DEM DI TALK TORI FOR PIKIN E CHOP FOR BOBBY(IBFAN AFRICA) DEM DI TELL DEM YOUNG PEOPLE SEY WELCOME.
Dem be start yooung people dem own group for Africa when dem be shiddon fo some big big meeting for 13th – 18th August 2007 for Maputo, Mazambique. For add thing dem, dem be chose dem own people wey dem go di talk for young people dem place. Na so dem di try for write dem own book wey dem go followam before dem do dem own work . Dis one na thing wey e don happen for young people dem for Africa ana we all.
YOUNG PEOPLE FOR INDIA DI HELEP SEY TORI FOR PIKIN E CHOP FOR BOBBY FO FOR FRONT.
Young sicteen year old people dem for Chidambaram wey na some small place for Andhra Pradesh for India dem enter tori for pikin e chop for bobby strong strong sorteh oplenty people dem hear am. Dem di call dem sey `` friends of Police``. Some other group too enter too for tori pikin e chop for bobby. Dis group wakker for all side Maharastra, Madhya Pradesh, Uttar Pradesh, Rajasthan, Haryana, New Delhi, Pondicherry, Chenni and Hyderabad.
Dr. A. Muthuswami wey e di work for Cuddalore ana di tell people make dem give pikin e chop for bobby glad sorteh when e see am sey young people too di talk dis palaver.
NEW THING DEM WEY DEM DON LOOK AM SEE AM.
Dis book e name na `` The ICEC and Global Social Mobilisation``, e commot for Tulane University- New Orleans, L.A., USA. For 1991 dem be ask Tulane university school for public Health ana medicine make e try for look plenty thing wey e go helep mami for give pikin e chop for bobby. People wey dem be shiddon strong see sey dis university do dem work fie na UNDP, WHO, UNFPA, PAHO, USHHS, ANA USAID, dem be give dem own small money for dis palaver sey e wakker. Dis book di talk about five different kind people dem;
• people wey dem di make thing wakker for pikin e chop for bobby.
• People wey dem di see sey e wakker fine.
• People wey if e want spoil dem go fixe am.
• People wey dem di talkam for ngangi house ana for all side.
Dis book too some fine tori wey e di talkam for country dem wey dem no get plenty money like for Asia, for Africa, for Latin America, for Middle East ana other place dem too. E di fight for see all man commot like one man make tori for pikin e chop for bobby go for front.
Maureen De Marino na one member too for young people wey dem di nack tori for pikin e chop for bobby. E own work na for tell another young people wey dem never hear sey pikin e chop for bobby fine past all cho dem.`` me a be na nurse ana ma work na for put people dem name for book when dem come for hospital ana tell people thing for do for make pikin grow fine, a di work na for tell mami how for give pikin e chop for boobby , a di thank all man wey e di helep sey di ma fine work go before`` Maureen De Marino, RNCLC.

No comments: